Author: l***5
Date:
Review: Super mignon 🥰 (pour les points) As you enter the matter wololom This kind of blessings wey you give me Gbojogbom Your goodness and mercy shey na me dey follow go What about the favour it ogologo As i come to shout Halle o If no be for you tell me where i for dey o This kind of love me I never see I say This kind of love me I never see I say me I want to shout o Pariwo o Me I want to Pariwo o Abeg leave me make i shout o Pariwo o Ololo lololo Me I want to Pariwo o Abeg me I want to shout o Pariwo o Ehhhhhhhhhh Tadadiditadadi Eh
Color: Multicolor
Size: one-size